OLAMIDE New Religion cover image

New Religion Lyrics

New Religion Lyrics by OLAMIDE


Olomi wombe o (wombe)
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jaga
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather o
For my matter o
I get the magic
Abracadabra o

Wo black face lo ko hard life
I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really kpsnew wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like kpokpof
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jaga
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather o
For my matter o
I get the magic
Abracadabra o

Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

Watch Video

About New Religion

Album : New Religion (Single)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Jun 14 , 2023

More OLAMIDE Lyrics

OLAMIDE
OLAMIDE
OLAMIDE
OLAMIDE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl