MR RAW Solidarity cover image

Solidarity Lyrics

Solidarity Lyrics by MR RAW


This is life
Obajugo doro
Chaiii a fugi oye a yin ga koro
Mr Raw

Now is the time for sober reflection
Every plan we have this time goin to different directions
Abeg tell them make them leave me make I talk o
I swear washing hands no be easy work o
Maybe you are stranded you don’t know what to do (true)
Or you might  feel like the whole world ? turned on you
I am alive and adim grateful but with a heavy heart
This Covid 19 they busy just they tear  us apart
Them say make we they wash hands
But water no dey for my area
No food for house
This lockdown hunger worse pass malaria
No movement so people siddon for house day and night o
But na who Dey go for nepa office off the light o
I they confuse like person wey they for crossroad
My head don full I need a place whey me I fit go offload
See I gat a lot of things I wanna let out my chest
Always remember the health workers that na my request

So I stand in solidarity
With those wey they stranded in the streets
Solidarity
With those wey no get food to eat
Solidarity
With all the health workers out there
If you lost a loved one
I want to let you know that we care
Solidarity
With the families wey corona defeat
Solidarity
The sick wey they struggle hard to breathe
Solidarity
If you open your 2 eyes you will see the whole world
They stand with shadow of what it used to be

Since this corona pandemic showed up without warning
I think we need to show love the type this is heart warming
If u dey okay pick up your phone try to call at least 1 citizen
You might be reaching out to one mama Wey loose  pickin
We don dey isolate, we don dey quarantine
See as the whole world is talking about Covid 19
Am scared , you are scared , everybody scared
Better keep fighting cos you will get enough sleep when you are dead
Some of the things wey be matter to us before no matter to us now
No body wants to die all man wan dey around
See our leaders wey no  gree use there number 6
Now we all stuck in the same country they refused to fix
I hope we’ve learnt our lessons both the rich and the poor
Life and death matter no send weather you get less or more
Open your eyes you will see
The whole world is now a shadow of what it used to be

So I stand in solidarity
With those  wey they stranded in the streets
Solidarity
With those wey no get food to eat
Solidarity
With all the health workers out there
If you lost a loved one
I want to let you know that we care
Solidarity
With the families wey corona defeat
Solidarity
The sick wey they struggle hard to breathe
Solidarity if you open your 2 eyes you will see
The whole world they stand with shadow of what it used to be

Oye ka n ga koro
Oye ka n ga koro
Nobody know say e go dey this way
But I know say one day we go dey ok

 

Watch Video

About Solidarity

Album : Solidarity (Single)
Release Year : 2020
Added By : Afrika Lyrics
Published : May 16 , 2020

More MR RAW Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl