Panadol Lyrics
...
Panadol Lyrics by MR EAZI
My mouth e sweet
But e no mean sey
I be liar o
Zagadat
That is to say
I getti lamba o hmm
For the other room
I getti power o
Agidi agidi agidi agidi agidi
To set that waist on fire o
Fire o (fire o) Ye
Zagadat
After round one
Me i no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge o tun gbe de o
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge mo tun gbe de o
Three Gbosa for the man wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One kind
Open shop for my head
Baby Make i be your shoprite
Zagadat
One bundle for your waist
After one round you go craze
She no one lef my place
She say she won
Mtchew for my face
She say she won mtchew for my face
Oya now
One bundle for your waist
After one round you go craze
She no one lef my place
She say she won mtchew for my face
She say she won
Mtchew for my face
Zagadat
After round one
Me i no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge o tun gbe de o
After round one
Me i no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge mo tun gbe de o
Three Gbosa for the man wey dey make him woman
Cum twice (cum twice)
Cum twice (cum twice)
In one night (one night)
One Night (one night)
Make I chop your body
Make i make you feel one kind (one kind)
One Kind (one kind)
Open shop for my head
Baby make i be your shoprite
Zagadat
Watch Video
About Panadol
More MR EAZI Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl