Only Man Lyrics
Only Man Lyrics by MAZI CHUKZ
Oh baby girl you got the fire,
Say baby girl you got the fire,
And your body, girl your body, say e no dey tire
E be you wey dey take me higher,
[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
Tell me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side
(yeah yeah, woah woah)
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)
Obianuju,
Baby dance for me mama eh
Funmisayo, Roll that ting for a real Badman eh
Dem no believe say you go fall for me like that eh
Dem say na make-belief
Dem say we no go last but we still right here
Yeah yeah yeah
Girl you know what’s up,
Say girl you know what’s up, Ye
When I been dey lock up,
Na only you dey hold me up
(Ye, (ah yeah)
Just wanna be the one wey go show u what
real love is,
Just say the words and I’ll be your...
[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side
(yeah yeah, woah woah)
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)
Me wanna be your only one,
I did you wrong but we’re Only young,
Me nuh mind if we have fi take it slowly man
Just, as long as you’re there
when I’m calling on my baby
When I pull up pull up on you
You know when I pull up pull up on you
She go say make I no hold up hold up nah nah
Cos mi got a full up full up on u my baby
Girl you know what’s up,
Say girl you know what’s up, ye
When I been dey lock up
Na only you dey hold me up
(Ye, (ah yeah)
Just wanna be the one wey go show you
what real love is,
Just say the words and I’ll be your...
[CHORUS]
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tells me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side, no no
Only man tonight, (yeah yeah)
Only man for life, (woah woah)
She tellsl me say she like, (yeah yeah)
When I never leave her side,
(yeah yeah, woah woah)
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
Obianuju baby
Obianuju mama
Nwanyi Oma baby
Ifunanya mama
(Yeah yeah yeah)
Watch Video
About Only Man
More MAZI CHUKZ Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl