
Sempe Lyrics
...
Sempe Lyrics by MAGIXX
Tell me what I’ve not seen before for my life
No be chise many man want to see me fall
My brother dem wan see me fall
As long as the outcome is income
I Dey for my grind
And I know all fingers them are not equal
My brother we are not equal say
Them no fit try, and they cannot deny
Say na Jah blessings cover me
And I know that is all I need
No come dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised
Them no fit stop my run, run
Me I can't stop, stop, stop
We no dey the same cate' oo
Wọmọ Ọlọrun to n dabiro
Holy Ghost fire burn, burn, burn
Kinihun lọba ẹran, ran, ran
We no dey the same cate' o
Emi ọmọ ologo to n dabira ooo
The way me live my life I dey like to dey live with style o
Me I go laugh, I go dance, magbọmọ till the day I die
Ọmọ say na nobody go tell me how to live my life ooo, hmm
No be lie oo, hmmm
Oh, oh, oh
Ma lọ fori bẹ, bẹ
When we don dey for the streets o ti pẹ, pẹ
All of those wey wanna be me wọn ti sẹmpẹ o, hmmm, hmmm
If them want to try me gọngọ a sọ
Wheel barrow no be kẹkẹ
Pass the kpo, or pass the booze make we meze
All of those wey wanna be me wọn ti sẹmpẹ o, hmmm, hmmm
C Ronaldo
Them no fit try, and they cannot deny
Say na Jah blessings cover me
And I know that is all I need
No come dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised
Them no fit stop my run, run
Me I can't stop, stop, stop
We no dey the same cate' oo
Wọmọ Ọlọrun to n dabiro
Holy Ghost fire burn, burn, burn
Kinihun lọba ẹran, ran, ran
We no dey the same cate' o
Emi ọmọ ologo to n dabira o
Watch Video
About Sempe
More MAGIXX Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl