Rich Men Book (RMB) Lyrics
Rich Men Book (RMB) Lyrics by LUSTER RAJAH
Aaaahhh My name is Luster Rajah
Baba make you write my name Baba I don dey Street,
No be today oh chai (no be today qua)
Na when I go follow dey where rich men dey oh (abeg when)
As I come so make them put my name for rich men book,
Chai (I wan follow buy the Benz)
Cause I don tired to chop garri with soup
Oluwa write my name for rich men book oh
Cause me I no wan suffer again
Baba put my name for rich men book
The street is too cold I no wan dey dia again
Oluwa write my name for rich men book oh I don dey hustle no be today
Baba put my name for rich men book Make
I follow them and go price the Benz
Oluwa open the book oh Aaaahhh write up my name
Baba show me the book oh
Aaaahhh I wan see my name Oluwa open the book oh
Aaaahhh write up my name
Baba show me the book oh
Aaaahhh I wan see my name
Everyday I waka about From AKA road to plaza roundabout
Oluwa you talk for holy book say you go gimme rest round about
Everyday mumcy go call oh She begin to cry for phone
Say my son you talk say na this music na em go pay
So na wetin dey keep am long oh
Abi I go die before you blow Abeg hurry because me
I to reap the fruit of my womb oh Oluwa bless me
Aaahhh Make I make am
Aaahhh Make I cash out ooh
Cause mama dey wait me Oluwa open the book oh
Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh
Aaaahhh I wan see my name Oluwa open the book oh
Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh
Aaaahhh I wan see my name (2x)
Shipiru shipiru shipiru uh uh Oluwa write up my name oooh
Watch Video
About Rich Men Book (RMB)
More LUSTER RAJAH Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl