Woman Lyrics
Woman Lyrics by LIL RAMSES
Make una listen
Fell African music
I getty cho cho
I getty cho cho cho
I getty cho cho
I getty cho cho cho
I getty cho cho
I getty cho cho cho
Ahhhhhhhhhhhh
When women ooooo carry love for body ooooo
She go shake her body like kangkweh
She go do all the things she no go calculate
When women ooooo
Tell you say she loves you oooo
She go do all the things she no go calculate
This want na true story oooo
Make i give you love ( ooo ma cheche )
Make you sendnam back ( ooo ma che che)
Take you go for church. (ooo ma che che )
Oyakpacotokpa (na che che)
Make i give you love ( ooo ma cheche )
Make you sendnam back ( ooo ma che che)
Take you go for church. (ooo ma che che )
Oyakpacotokpa (na che che)
Where dem boys for the area (aaaaaaaaa)
We get the beat for the area (aaaaaa)
Afro Beat we getty the fire
We dey sing
We dey sing
We no dey tire
Where the boys for the area
Shey my girl go tell me say I be the fire
Make i give you the hammer
Make we dance
Make we dance
Make we higher
Make dem hearam now
Make i tell dem now
Make dem hearam now
My life without you be like I don't loose weight
Make dem hearam now
Make i tell dem now
Make dem hearam now
My life without you be like I don't loose weight
Make i give you love (na che che)
Make you sendnam back (na che che)
Take you go for church (na che che)
Make you kpackcotokpa
Oya kpackcotokpa (Ooooo na che che)
Make i give you love
Make you sendnam back
Take you go for the Church
Make you kpackcotokpa
Oya kpackcotokpa
When women ooooo carry love for body ooooo
She go shake her body like kangkweh
She go do all the things
She no go calculate
When women ooooo tell you say she loves you ooooooo
She go do all the things
She no go calculate
This want na true story oooo
Make i give you love (na che che)
Make you sendnam back (na che che)
Take you go for church (na che che)
Make you kpackcotokpa
Oya kpackcotokpa (Ooooo na che che)
Make i give you love
Make you sendnam back
Take you go for the Church
Make you kpackcotokpa
Oya kpackcotokpa
I getty cho cho
I getty cho cho cho
I getty cho cho
I getty cho cho cho
I getty cho cho
I getty cho cho cho
Kribi, Limbe
Afrobit ooo
Naija
We the best ooooooo
We the best ooooooo
Yeaaaaaah
Make una listen
Watch Video
About Woman
More LIL RAMSES Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl