Love Song Lyrics by LARRY GAAGA


Gaaga Music
It’s Victor AD nanana yeah eeeh
Duncan Mighty, Larry Gaaga

Did I just hear just hear somebody say
My girl you not complete
Who them be? Who they here?
Who they come wey wan compete
My favorite song o
I put you on repeat ooh
Cause if you no dey
My story no complete oh
Mama and papa no like me
Poor boy from the street and dem no like me
My former plan na to fuck all your friends
But as you don come
My life e change my trips eh

Natural simple
Easy going ma zobo
Lovely smile and dimple
Girl you burst my head
This is not the regular love song
Not something from your regular thoughts
As I no fit give you VIP trips
But for my heart you no go dey the regular place
Say make dem leave me o
Girl I go fight community for you o
And if them leave o
I say I go break bottle for my chestoh baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you baby
Make den leave me o
Make dem leave me o

Settle down block for marriage
Last year my girl but the money no come
Engagement ring I give you no be Gold
We change’am when the money go come
Even if you dey hurry baby I no go forget you
Engagement don too tey baby
1 dollar for the ring o
Biko biko biko don’t go baby
Only you o for call my lady
All dis boy’s dem dey eye you baby
But them make you no fall my lady
Eworiwo odoyewu
Na you make me go high
Oh baby oooho

Say make dem leave me o
Girl I go fight community for you o
And if them leave o
I say I go break bottle for my chest baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you baby
Make den leave me o
Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu o
This love na tuka mi yen nufelu
Abou kini uuuhuuh
And nobody can make me feel this way
Girl e bu lema biko ??
Larry Gaaga no Mighty
??
Larry Gaaga no Mighty

Say make dem leave me o
Girl I go fight community for you o
And if them leave o
I say I go break bottle for my chest baby
Make dem leave me o
Anything I go do for you baby
Make den leave me o
Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu
For your sake I go kill person o
And I go pe person eeh
Larry Gaaga no leave story
We go wound person eeh

Watch Video

About Love Song

Album : Love Song (Single)
Release Year : 2019
Added By : Regee
Published : Nov 05 , 2019

More LARRY GAAGA Lyrics

LARRY GAAGA
LARRY GAAGA
LARRY GAAGA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl