KULSOUL Collect cover image

Collect Lyrics

Collect Lyrics by KULSOUL


They call me Kulsoul o, eze egwu eh
Baba God oo change my story ooh

Baba God I want to collect (I want to collect)
I don dey press tire Baba I want my own oo (I want to collect)
See my mates don buy motor; I want to collect oo (I want to collect)
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh (I want to collect)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
If you no dey fear person brother oo
(Fear who never collect o)
No dey joke with my hustle oo
(Fear who never collect o)

Ewo chim oh
Baba bless my hustle eh
I want to jolly with my friend wey don collect oo
To tell you the truth
If you never collect eeh
E go be like say you no dey hustle oo
Last year my brother Uchberry tell me something
Even em wife em marry oo
She go like to drive hummer oo
I no relate oo, I still dey hustle oo
I need mega money eeh
Way go sure for me oo
Abeg eeh

Baba God o I want to collect (I want to collect)
I don dey press tire Baba I want my own oo (I want to collect)
See my mates don buy motor; I want to collect oo (I want to collect)
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh (I want to collect)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
If you no dey fear person brother oo
(Fear who never collect o)
No dey joke with my hustle oo
(Fear who never collect o)

If you collect your own today
Another man collect oo
Everything go sala sala
Everything go balance ya
You say money no be everything
My guy use your head sharp sharp
If you dey play love oo
Guy use your head ee oo
That girlfriend you are proud about
My brother money can buy her oo
Your girlie way you take de skakara
If I give am money she go follow
Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear me cause I never collect oo baby o, ha ha ha
Every night e be like say na morning oo ha ha ha

Baba God o I want to collect (I want to collect)
I don dey press tire Baba I want my own oo (I want to collect)
See my mates don buy motor; I want to collect oo (I want to collect)
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh (I want to collect)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
Iyi oko oko ooo
(Fear who never collect o)
If you no dey fear person brother oo
(Fear who never collect o)
No dey joke with my hustle oo
(Fear who never collect o)

To tell you the truth
If you never collect eeh
E go be like say you no de hustle
Last year my brother Uchberry tell me something
Even em wife em marry oo
She go like to drive hummer oo
I no relate oo, I still dey hustle oo
I need mega money eeh
Way go sure for me oo

Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear me cause I never collect oo baby o, ha ha ha
Every night e be like say na morning oo ha ha ha

Watch Video

About Collect

Album : Collect (Single)
Release Year : 2020
Added By : Farida
Published : Jul 27 , 2020

More KULSOUL Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl