GOYA MENOR Ameno Amapiano (Remix) cover image

Ameno Amapiano (Remix) Lyrics

"You want to Bamba, you wanna chill with the big boys" Ameno Amapiano remix by Goy...

Ameno Amapiano (Remix) Lyrics by GOYA MENOR


So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes (How de ting goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey! Shey you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me
Ameno dori me

Okay, okay ha! This ...
Go school go school, you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you peff
Oh boy e don puff
Come on lets go

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He is the Father to the fatherless
A mother to the motherless 
Am not to know what can do
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Hay ha! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Watch Video

About Ameno Amapiano (Remix)

Album : Ameno Amapiano (Single)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Dec 14 , 2021

More GOYA MENOR Lyrics

GOYA MENOR
GOYA MENOR

Comments ( 6 )

.
Amenooooo 2021-12-22 18:35:16

This song is dope

.
Bunmi 2022-01-02 13:27:13

I love dis song

.
Bata boy 2022-01-10 06:40:13

This song is for Africa anthem already... best song to end up and starting up new year!..

.
Anonymous 2022-01-24 09:35:28

what does the song mean in english

.
2022-03-30 11:56:58

love dis song deadly....???

.
2022-03-30 11:56:58

love dis song deadly....???



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl