Happiness Lyrics
Happiness Lyrics by FRANK EDWARDS
[VERSE 1]
Me already know say happiness is key
And you already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me, say in every situation
Say make I praise praise, praise
Say when you see me dance, e be like say na craze
I dey dance like David
Lord I thank you for the love, the life, protection, and salvation
[CHORUS 1]
Why you love me this o?
Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
Every time you see me smiling
I just wanna make you smile too
[CHORUS 2]
As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
[VERSE 2]
When dey fire fire
My God just dey cover cover
Everything dem do, e dey bounce back
Na God dey play my soundtrack
Na Baba God be okaka
Na Him dey make me call Him my Papa
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love, me love me
[CHORUS 1]
Why you love me this o?
Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
Every time you see me smiling
I just wanna make you smile too
[CHORUS 2]
As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
[VERSE 3]
Happiness is key, worry no dey help
Everything is working, working for your good
Happiness is key, worry no dey help
Everything is working, working for your good
Oya dance now, like a winner man (Ehe)
Praise the Lord, move your body (Hallelujah)
Oya dance now, like a winner man (Ehe)
Praise the Lord, move your body (Hallelujah)
Abeg leave me make I dance
Shebi na the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them
From glory to glory na em be my story eh
Na na na ….
[CHORUS 2]
As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
Watch Video
About Happiness
More FRANK EDWARDS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl