YEMI ALADE Give Dem cover image

Paroles de Give Dem

Paroles de Give Dem Par YEMI ALADE


See me I no come here for play
I just come here to jaiye
Omo no be game ooh
No be alibumaye
Owo yanpu yanya
So I call omo aiye mi
Ka yin gawa ball ooh
From Sunday to Sunday

From Naija to California
Singapore down to Malay
We Dey give dem everyday
We Dey balll
From naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow
Ohhooo.
All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem , give dem,
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem, give dem, give dem,
Give dem , give dem, give dem , give dem
Give dem, give dem , give dem
All my levels

Ijo die e di ee
Omo lopolopo
Omo yami yani
Ama yomi yemi
Ijo die e di eeh
Omo lopo lopo
Omo yami yani
Ama yomi yemi yoh

From Naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We Dey ball
From naija to California
Singapore down to Marley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow

All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem , give dem
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem,give dem, give dem
Give dem , give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem , give

From Naija to California
Singapore down to Maley
We Dey give dem everyday
We Dey ball
From naija to California
Singapore down to Marley
We Dey give dem everyday
We no dey borrow

Omo yami yani
Yemi Alade
Yeah

Ecouter

A Propos de "Give Dem"

Album : Woman Of Steel (Single)
Année de Sortie : 2019
Copyright : (C) 2019 Effyzzie Music Group / Rebel Movement
Ajouté par : Regee
Published : Aug 23 , 2019

Plus de Lyrics de YEMI ALADE

YEMI ALADE
Oga
YEMI ALADE
YEMI ALADE
YEMI ALADE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl