Paroles de Cha Cha
Paroles de Cha Cha Par WIZ OFUASIA
I kolomental, girl na you do me so. Oh no
Coolu temper, gimme your sweet sweet love. Oh no
Na who, na who born this pikin oyoyo
Na you wey dey give this feeling I n’egbu m
Dika mmanya I n’egbu m egbu
Tell me wetin me man go do
Girl you making me go crazy, oh nwanyi ocha
Chacha, Chacha
I no go fit play with your heart o
Chacha o, Chacha
I no go tire for your case o
Chacha, Chacha
Never seen love like this o
Chacha o, Chacha o
I n’egbum dika mmanya I n’egbum egbu
Tell me wetin me man go do,
Now you making me go crazy, oh na na
L'impression d'être passée
À côté de ma vie J’étais un cœur inanimé
Grace à toi je revis Je te promets d'être celle
Qui veillera sur tes pars, ton paradis ta bohème oh oh
Rien que pour toi je changerai
Mes habitudes Oui pour toi j’oublierai
Mes certitudes Et c’est dans tes bras
Que je guérirai toutes mes blessures
ChaCha, ChaCha J’ai découvert le mot aimer
ChaCha, ChaCha Je plongerais les yeux fermés
ChaCha ChaCha dans la profondeur de tes baisers
ChaCha oh ChaCha oh
Un sentiment inconnu en moi est né entêtant
Je ne veux plus m'en passer envoutant
Jamais je ne pourrai douter je te suivrai jusqu’à la fin du temps
I n’egbum o yeah yeah
I n’egbum o
Nan nan nan
I n’egbum o yeah yeah
I n’egbum o
You go kill me baby
I n’egbum o yeah yeah
I n’egbum o
I n’egbum o yeah yeah
I n’egbum o
Eeehh nan nan nan baby
Chacha, Chacha
I no go fit play with your heart o
Chacha o, Chacha
I no go tire for your case o
Chacha, Chacha
Never seen love like this o
Chacha o, Chacha o
I n’egbum dika mmanya I n’egbum egbu
Oh baby mo you go kill person oh
Entêtant Je ne veux plus m'en passer
Envoutant je ne pourrai douter
Girl you making me go crazy
Ououh en ChaCha
Ecouter
A Propos de "Cha Cha"
Plus de Lyrics de WIZ OFUASIA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl