WENDY SHAY Sapiosexual cover image

Paroles de Sapiosexual

...

Paroles de Sapiosexual Par WENDY SHAY


On my head

On my neck i dey carry overload

I’m a ten over ten

Beauty over dose yeah

Wonyame a wenya adi3

Wogyae mea wab]ka

Cos i fall for guys wey dem geti high sense

I no go dey fall for your cedi cedi

Why you dey do am gidigidi

You show me your colorsi feeli feeli

I know you dey want am gidigidi

I no go dey fall for your cedi cedi

Why you dey do am gidigidi

You show me your colorsi feeli feeli

I know you dey want am gidigidi

Cos i’m a sapio sexual

I’m a sapio sexual

Sapio sexual

I’m a sapio sexual

See my body soft i dey burst his head like tsunami

He say mi amore bi your body wey dey ginger me

This boy say he wants me

He wants me to be his nurse

He don take blood tonic

Get appetite want chew

So he can’t concentrate o

He just dey gyrate o

Hmmm yeah

Hallucinate o

But he can’t penetrate o

Cos i’m a sapio sexual

I’m a sapio sexual

Sapio sexual

I’m a sapio sexual

Ecouter

A Propos de "Sapiosexual"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Mar 26 , 2025

Plus de Lyrics de WENDY SHAY

WENDY SHAY
WENDY SHAY
WENDY SHAY
WENDY SHAY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl