Paroles de Realness Over Hype
...
Paroles de Realness Over Hype Par VICTOR AD
Say you dey live no be 'cause you holy pass or you sin
It's by God's grace you take dey do the things wey you do
It's either you're moving something or something is moving you
Choose one
Ladies and gentlemen
So many hit song don go
So many sing, but dem no blow, ehh
Okpolor no be open eye
Na dem dey smoke and na you dey high
This no be shoot bird mama fly
Say your prayers before you die
The same life your living today
Another man reject am my guy
But you nor know oh
For where you take stop
Na there some take start
So no dey buga (Adura oh)
Olorun, let me live the kind of life that I'm meant to live (Adura oh)
No let my name wash away and blow like leave, follow the breeze (I say adura oh)
Olorun, let me live the kind of life that I'm meant to live (Mo gb'adura oh)
No let my name wash away and blow like leave, follow the breeze
It's realness over hype oh
No go pluck e pawpaw wey never ripe
It's realness over hype oh
It's realness over hype oh
It's realness over hype oh, eh eh
It's realness over hype oh
No go pluck e pawpaw wey never ripe
It's realness over hype oh
It's realness over hype oh
Say you dey live no be 'cause you holy pass or you sin
It's by God's grace you take dey do the things wey you do
Say you dey live no be 'cause you holy pass or you sin
It's by God's grace you take dey do the things wey you do
Ecouter
A Propos de "Realness Over Hype"
Plus de Lyrics de VICTOR AD
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl