...

Paroles de Anita Par VICTONY


Girl, for your information

I no fit mercy for any person wey go try mess o

With my mercy o, yeah-yeah, oh

Hai, no be Instagram challenge oh

No go double dare my baby

No come dey do Tacha and Mercy eh eh

Seriously, oh, oh oh oh oh oh

Seriously, oh, oh oh oh oh oh

E dey touch me, oh, oh oh oh oh

E dey touch me, oh, oh oh oh oh oh

Hmmm eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Girl, your booty get mind on e own

Bum-bum wey dey eye my pocket

Dey do me like Angéli' 'Jo

Wetin me I dey find na sure bet

And I go still kọlọbi my own

Girl, you know say my money na longest

Fela Kuti, igbo no long reach, hmm hmm

Excellent baby, oh

Fẹ-fẹ-nẹ, baby, oh

Fẹ-fẹ-nẹ-mẹ

Ihe mna chọ bu wetin

Ihe na cho dey find outside your domot?

Seriously oh, seriously

Oh oh yeah oh oh oh

Hmmm eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh

Anita, Anita bay

Wetin Anita bake?

I want to eat Anita cake e oh oh

Ecouter

A Propos de "Anita"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Aug 29 , 2024

Plus de Lyrics de VICTONY

VICTONY
VICTONY
VICTONY
VICTONY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl