VECTOR Family Meeting cover image

Paroles de Family Meeting

Paroles de Family Meeting Par VECTOR


I remember yesterday 
Many things I want to say 
Bloody bodies wey we lay 
Later body go away 
Family meeting on ? family meeting 
Where the body go today 
Only Jah knows the way 

Yeah everybody’s asking questions yes  dey are asking 
Many only look happy cos of multi tasking 
Life is killing their game is the law is assassin 
Is the law assassin 
I no dey ask who gave the order
We all know who gave it 
Family meeting disorder 
Panel fake shit 
What if na you wey dem kill your person 
Or na you wey dem kpai kpai kpai 
And your daily could have also been taken 
And dat man na my guy 

I remember yesterday 
Many things I want to say 
Bloody bodies wey we lay 
Later body go away 
Family meeting on point family meeting 
Where the body go today 
Only Jah knows the way 

I remember yesterday 
Many things I want to say 
Bloody bodies wey we lay 
Later body go away 
Family meeting on ? family meeting 
Where the body go today 
Only Jah knows the way 

Green light  red light 
Green light red light 
Green light red light 
Green light off light 
Green light red light don’t move or be dead 
But our own green light red light fast pass Kendrick own from kings dead 
You no dey feel dem kill dem 
No be madness
Who go hail dem 
Who go hail us
Picture low Benz na  ? road wey dem say dey spoil hilux Jesus 
Have seen many things and it still tops worst in my life
The fight  for the life is costing the life
The fight for the life is costing the life
Where the body go today 
It’s costing the life 

I remember yesterday 
Many things I want to say 
Bloody bodies wey we lay 
Later body go away 
Family meeting on ? family meeting 
Where the body go today 
Only Jah knows the way 

I remember yesterday 
Many things I want to say 
Bloody bodies wey we lay 
Later body go away 
Family meeting on ?  family meeting 
Where the body go today 
Only Jah knows the way

Ecouter

A Propos de "Family Meeting"

Album : Family Meeting (Single)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Regee
Published : Oct 21 , 2021

Plus de Lyrics de VECTOR

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl