
Paroles de Owoicho Fier Ma
Paroles de Owoicho Fier Ma Par TUSPARK OGEBE
Yeah yeah
You already know know know
Oyi Idoma Dey here
When I wake up in the morning
I say my prayers
Next to the studio
I give them de ma’nya
Next to the club
Dem play my fire
De hustle don start
So I tell God a’nya
See dem
They try to run me down
They try to stop my shine
But I come with God
Them cannot stop
Who God has touched
His love all over me
Owoicho Fier ma
Yeah yeah yeah
Wetin de boy don see
They no know
Hustle 9-5
I Dey for go slow
Ororo Dey my head
Make dem clear road
Oluwa ma gba gbe mi
I wan blow
Today Jamaica
Tommoro na Russia
Next day na China
Killing every show
Taking all de doe
See them
They to run me down
They try to stop my shine
But I come with God
Them can not stop
Who God has touched
His love all over me
Now for Lekki Them know me
Know me
For London they know me
Dangote de call me
Festac gals they want me
Paris people de hail me
Un’tor Owoicho Anya eh
E gor lor ner
Anya eh
Ecouter
A Propos de "Owoicho Fier Ma"
Plus de Lyrics de TUSPARK OGEBE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl