Paroles de Love Me So Hard
...
Paroles de Love Me So Hard Par T.OLLYVAR
So many times I dey overthink
Carry your load make you come my crib
Anywhere you going I go wait for you
Even if you ghost I go live for you
I dey pray to God make I live my life
Now e con remain how to live am right
Just too many toes I don step for you
So many crimes I commit for you
So true
So many things I dey regret
(Ye ye ye ye)
Obasi save my soul dem don get me
(Ye ye ye ye)
If e no be jazz how e be say
(Ye ye ye ye)
You be my strength and my weakness
(Ye ye ye ye)
I dey pray to God make I fit stand
(Ye ye ye ye)
Make e no be like I dey simp now
(Ye ye ye ye)
All this my boning na just pretence
(Ye ye ye ye)
Too many stories I no fit tell oh ah ah uh
Love me so hard
Call me each time you want me
(I'll be there my love)
Come rain come shine
Is always you and me only
Don't be scared my love
Tell me I go wait for you
Wetin e go take from me
Wan make you feel alright
Tell me baby what is it
Tell me what you want from me
I wan dey treat you right
How I want live my life
Living this without you
Baby I no feel alright
Tell me will you talk to me
Tell me I say what is it
So many things I don witness
(Ye ye ye ye)
Put me on my toes make I fit stand
(Ye ye ye ye)
Holding on my truth I no fit lie
(Ye ye ye ye)
You got my heart, can not deny
(Ye ye ye ye)
Water dey my eyes I no fit cry
(Ye ye ye ye)
Make e no be like I dey lose guard
(Ye ye ye ye)
Tell me say you love me and no pretence
(Ye ye ye ye)
No even whine me I'm exhausted o ah ah ah ah
Love me so hard
Call me each time you want me
I'll be there my love
Come rain come shine
Is always you and me only
Don't be scared my love
T.Ollyvar Eh
Ecouter
A Propos de "Love Me So Hard"
Plus de Lyrics de T.OLLYVAR
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl