Paroles de Doo
Paroles de Doo Par TERRI
See I fit be a bad man Doro
But a bad man sef be the best
Baby you sef you know
Say your love just dey scatter my head
Baby je ka jo jo
Make we see who go carry first
No go try leave the show oh
Cos I gat a lot on my chest
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya o
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
Dem say who no goal e no go
Say never know the scores
But I too don try but I never see result
I don’t know if it’s my fault (I don’t know)
Baby girl back to default
Baby so I'm begging begging
Begging for you love
If you tell me you love me
I swear me I'll be enough
Baby I go wake you for junction
Cos without you my life no dey function
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya o
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
And baby I no lie
When I tell you say na
Only you dey make me happy
Girl I dey hope to meet your papi
Make I tell am say
You dey make me bad bad bad
All over the city dem know
Na your love dey carry me go
Baby call on my I go show say
If you call on me
See I swear I go show oh oh
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya o
Your friends say I be player, player
So when I leave dem go hail ya, hail ya
And na your body go tell ya oh, tell ya
But my love no go taya o, taya
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you
Cos it means the whole world to me
My baby doo doo doo,
Doo doo doo, yeah e ye
Ecouter
A Propos de "Doo"
Plus de Lyrics de TERRI
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl