Paroles de Closer Par TEE-Y MIX


Tee-y Mix
Yea eh ye ye ye e ye
When you hear me say Logo

Kilo fi mi pe gan
Me wey never start
You way never setan to see that
I’m blessed and rich
I’m moving enough
At my own pace
Koto dale isu a gina
Ola o se bi kan

Just so you know
Orun lo meni to ma la
Just so you know
You cannot do pass yourself

Don’t worry about things
You cannot change
Be free enjoy yourself eeh
Don’t worry about me
You cannot help
Still searching for me ooh

Ohh I’ll be alight
Monday to Sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Uuh huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil

(Babalawo mo wa bebe … Oni kin mama fowo kenu)

So many life experiences
Don turn me to person wey get sense e
I dey count my blessings
Day by day no stressing

Ise oluwa ko seni to ye
Ise oluwa ju ti alfa lo oo
Awa ma ridi lo lorun mi
So I say don’t worry about me
I’ll be okay
As long as God dey my side
Mo mama fo loke ee

Don’t worry about things
You cannot change
Be free enjoy yourself ee
Don’t worry about me
You cannot help
Still searching for me oh

Ohh I’ll be alight
Monday to Sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Huu huu huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil

Babalawo mo wa bebe
Oni kin mama fowo kenu

Ohh I’ll be alight
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Huu huu huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil

 

Ecouter

A Propos de "Closer"

Album : Closer (Single)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Afrika Lyrics
Published : Jan 20 , 2022

Plus de Lyrics de TEE-Y MIX

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl