Paroles de Kini Level
Paroles de Kini Level Par STARBAY YCM
Girl you just dey make me dey kolo oh
Girl i dey kolo oh
I get the money baby girla show oh
Yeah oya show oh oh eh eh eh
Body no be fire wood
Kini level?
Me i can’t come and kill myself
Kini koko
Body no be fire wood
Kini level?
Me i can’t come and kill myself
Kini koko
Oya farabale ma Jo, farabale farabale ma Jo yeh
Oya farabale jijo, farabale farabale jijo yeh!
Oya give them gidem gidem bumbum
She dey feel me when i touch her
But she said Amma killer
She dey wining like rihana
See her body is full of fire
If I give you one you go throwaway
Omo you go start to dey vibrate
O baby girl malo far away
Every day by day we go dey shaye eh
Eh eh eh
Na so the girl just dey gimme body language
She dey burst my brain
She dey burst my brain she dey enter my vain oh
Like say like play
Girl you just dey make me dey kolo oh
Way you wine you dey kill me slow
Oh baby don’t stop i dey feel you uu
I get kondo wey i go give you eh eh eh
Carolina eh omoge Carolina eh
Wetin you do me oh omoge Carolina eh eh eh
Girl you just dey make me dey kolo oh
Girl i dey kolo oh
I get the money baby girla show oh
Yeah oya show oh oh eh eh eh
Body no be fire wood
Kini level?
Me i can’t come and kill myself
Kini koko
Body no be fire wood
Kini level?
Me i can’t come and kill myself
Kini koko
Ecouter
A Propos de "Kini Level"
Plus de Lyrics de STARBAY YCM
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl