
Paroles de Beautiful
...
Paroles de Beautiful Par SPYRO
Spyro
The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Others girls are crude, you’re refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful
You dey make all dem guys dem crushing
And dem girls dem wanting
This your pretty body
You know say heaven sef endorse it
Baby don’t stop fronting
This your pretty body
Check my status
Na you i dey post for my status
Only you i wan drive dor my brabus
And i want make you dey for my caucus
Oya wa gbo o
All of these girls dem dey wait make you jabo
But na you whey i want for my caucus
Pretty body
The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Others girls are crude, you’re refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful
Ecouter
A Propos de "Beautiful"
Plus de Lyrics de SPYRO
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl