REMA War Machine cover image

Paroles de War Machine

Paroles de War Machine Par REMA


Another banger

Kokoko

Rema na you be that? (Na me)

I don come again with another one, oshey

Wahala, I like wahala

Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala

Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo

Who I go pin for corner put am for choke hold

Try me, make I for give you spanking like okpo

E don tey since I tell una say I be commando

Who be you

I no come here Miamanau, mhm

Drive them crazy like kabu-kabu, mhm

Always come first like my name na Abu, mhm

Give them hmm hmm hmm

Another one hmm hmm hmm

I dey pepper dеm hmm hmm hmm

E dey pain dem hmm hmm hmm

Look at my eliminations

Anenih focus on their blood, I am not done

Dem no get NEPA, na my light demma feed on

Remy the tip is all you put, she dey give up

Oya, choke am like hicup

Foul play, red card, referee no fit book us

Kalamantus, fall out with your bazoo bazoo

Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa

Hulabalu, can you? Subdue

Bend am, she dey call me Shallipopi Confuse, confuse

I dey load gun like I'm paranoid

From Lagos, I fire, e reach Illinois

Jiggy boy, I go pull up in expensive toy

Like Burna Boy, okala madu, okala muo

Who dey, who dey, who be you?

I no come here Miamanau, mhm

Drive them crazy like kabu-kabu, mhm

Always come first like my name na Abu mhm

Give them, hmm hmm hmm

Another one hmm hmm hmm

I dey pepper dem hmm hmm hmm

E dey pain dem hmm hmm hmm

Omo, I go give them hmm hmm hmm

Another one, hmm hmm hmm

I dey pepper dem hmm hmm hmm

E dey pain dem hmm hmm hmm

Ecouter

A Propos de "War Machine"

Album :
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par :
Published : Jul 11 , 2024

Plus de Lyrics de REMA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl