Paroles de Azaman
Paroles de Azaman Par REMA
Banger
P heh p
P heh p p p p heh p heh p p
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, call Azaman
I dey find money like say na Shazam
E dey my body, para on para
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, hehe hehe
Pick up my rabba o
Remy na baba
When I see money, attack, attack
Whether na the naira o
Ha, whether na the dollar o
Call me, I go pull up with my spider
Oshey, Peter Parker o
Remy get mental disorder
I dey spend money, no send ledger o
H-I-M, I'm that niggas
Can't see me, John Cena
Eh, Dangote na baba
Elumelu, eh na baba
Otedola, eh na baba
Bayo Ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh, Don Jazyy na baba (Yeba, yeba, yeba, yeba)
Many men dey wey gallant
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, call Azaman
I dey find money like say na Shazam
E dey my body, para on para
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, hehe hehe
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack attack
Bust down on my wrist
Got that drip-drip, got that wet-wet
If e dey pain dem, tell dem kpele
They say money can't buy happiness
I'm in Venice, sipping my Henne
And when I'm bored, fly one shekens
Agba, baller, Otamendi
I'm not finished, you thought this is the end
Haters must too comment
Agenda must agend
Internet gangster, real life, you go collect
Who I dey with? Your GF
And who else? Her BFF
No go hustle, dey talk for TL
Follow me run, you tear your ACL
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, call Azaman
I dey find money like say na Shazam (Yeba)
E dey my body, para on para
Call Azaman, call Azaman, call Azaman, hehe hehe
Pick up my rabba o, Remy na baba
When I see money, attack attack
Ecouter
A Propos de "Azaman"
Plus de Lyrics de REMA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl