PHYNO Nwoke Esike ft Hushpuppi cover image

Paroles de Nwoke Esike ft Hushpuppi

...

Paroles de Nwoke Esike ft Hushpuppi Par PHYNO


You know the other day somebody ask me

wetin be the best advice I fit give people out there

And I tell am say

Una o

Make everybody run their race

In their own pace o

Everybody destination dey different

And finish line no Dey for this life

Anytime you reach your own point of celebration

You go collect your own congratulations

So Abeg no try to please street and online pedestrian o

Street no get memory and pedestrians Dey move on

Do your best at all times and do it for your self-men

I see say pressure to do unboxing videos wan kill a lot of people

Abeg take am easy on your self

Go work hard , Abeg life is too short

Ko so mo no ijaya one

Oh my God o amaghim ebe’m na eje o

Na you Dey incharge o Ifem na ayo Bu oganiru

And onye si na uwa ya kacha nma ya puta na ogbo ka anyi fu nu

Na jeje I Dey o I carry my cross Dey go

Nwoke esike kwe

Nwoke esike kwe o

Nwoke esike kwe

Nwoke esike kwe o

Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o

Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o

Uwa bu onye melu Ike ya ona

Chuwku okike nyenum amamighe gi oo

Uwa bu onye melu Ike ya ona

Imakwa na nwoke esike kwe o

Ahhh nwoke esike kwe o

Gi bu onye na eko aka

Ina aba asi gi aka nyo

Gi putawa na ihe a ina eme

Iju

Malukwana amalu na uwa bu afia

Anyi na ayo olisa ka anyi fu echi

Ogonogo ndu na aru isi Ike

Ka aku bulu osimili atata nooooo

Anya fulu ugo kene chukwu

Echi eteka onye ma echi nu

Onye di ndu ka no na ofe

Onye di ndu ka no na egwu nu

Nwoke esike kwe

Nwoke esike kwe o

Nwoke esike kwe

Nwoke esike kwe o

Ife anyam fukwalu na onu’m ama ekwuwu kwa o

Akwa anya’m bekwalu na onum ama kochakwa o

Uwa bu onye melu Ike ya ona

Chuwku okike nyenum amaghigi oo

Uwa bu onye melu Ike ya ona

Imakwa na nwoke esike kwe o

Ahhh nwoke esike kwe o

I knw say a lot of una don miss me

Me sef miss una o my people

I know say e no easy out there

Everybody Dey find wetin dem go chop

But along the way make una no find wetin go chop una o

Do your thing

It will inspire some and it will annoy some

But do it anyways

E pain dem

Ecouter

A Propos de "Nwoke Esike ft Hushpuppi"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Oct 09 , 2024

Plus de Lyrics de PHYNO

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl