OMOAKIN Gbon cover image

Paroles de Gbon

Paroles de Gbon Par OMOAKIN


Cheee
Sound it
Clear road

Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon

Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk

Omoakin
As I dey go my way
Won fe wa mi
E le ri mi mu
Mo ma jaiye mi ho
Omo i dey my lane
I no dey copy nobody eh
I do my thing
No come try me
I no like trouble
I no want trouble
I no like trouble
I no want trouble
Because I no like gbege
I no want gbege
Clear road
Make una clear road na
Baka dey come

Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon

Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk

Make I give you something
Oma wa n bi no long thing, ah
O fe ma fronting
Stop se be wa n bi
No long thing
Clear road
Wetin be the parole
Wa n bi
Pass me the claro
No ojoro
Make I no foul
Ko ma gbon gbon gbon

Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon
Koma gbon
Koma gbon gbon

Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk
Let it twerk
Let it twerk, twerk

Clear road

Ecouter

A Propos de "Gbon"

Album : Gbon (Album)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Farida
Published : Mar 19 , 2020

Plus de Lyrics de OMOAKIN

OMOAKIN
OMOAKIN
OMOAKIN

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl