OMAH LAY How To Luv  cover image

Paroles de How To Luv

Paroles de How To Luv Par OMAH LAY


You know I’m just tryna have fun tonight you know
Ain’t nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
Cos you know
You know

My body dey  for Adamawa
(Wa wa wa wa wa wa wa wa)
My head e dey for jigawa
(Wa wa wa wa wa wa woah woah  woah)
My matter e full for nkom kom kom kom wah
My heart carry too much ngwo ngwo
Ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo aahh

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It’s just you and I endorse
All these diamonds ain’t enough
My girlie come show me how to love
(Show me Show me Show me)
It’s just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain’t enough
(All these diamonds ain’t enough)

I’ve been trying shawty
Trust me I fuck with you
But I no believe say you go fit to solve my issues
(Ah ah aiii)

You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It’s just you and I endorse
All these diamonds ain’t enough
Oooohhh
My girlie come show me how to love
(Show me Show me Show me)
It’s just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain’t enough
(All these diamonds ain’t enough)

Ecouter

A Propos de "How To Luv "

Album : Boy Alone (Album)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Jul 15 , 2022

Plus de Lyrics de OMAH LAY

You
OMAH LAY
OMAH LAY
OMAH LAY
OMAH LAY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl