
Paroles de Barrister Tofo
...
Paroles de Barrister Tofo Par ODUMODU BLVCK
Sisi nene eh kala
Sisi nene
I Dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fee
Barrister tofo
Hundred degrees
Sisi nene
I Dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fee
Barrister tofo
Hundred degrees
Carry me go there
Carry her come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I Dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
I Dey for round 2
She carry tattoo
Fuck up the bathroom
All the way from pitakwa
I lap I for their ama
Big zoot Give dem the lamba
Den been open am
But na we dey close the chapter
The future dey bright kala since I be Tata
Since you be toddler
You fat like umaga
Only you 4 gala
After service if your papa
No carry you go tantalizer you para
Why I no go para
Big zoot no dey run from NDLEA
Bring the gala
Begi begi don show I no go give all of una
Bambiala
SHe couldn’t believe
I spray her soul oo
Reject her approach
I know the Koko
Delilah So cold
My baby oppo
Carry me go there
Carry her come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I Dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
I Dey for round 2
She carry tattoo
Fuck up the bathroom
Sisi nene
I Dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fee
Barrister tofo
Hundred degrees
Carry me go there
Carry her come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I Dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
Ecouter
A Propos de "Barrister Tofo"
Plus de Lyrics de ODUMODU BLVCK
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl