MUT4Y & ELHI Heart Robba cover image

Paroles de Heart Robba

Paroles de Heart Robba Par MUT4Y & ELHI


Omo se you know sey we no need no referee to blow
Be your hero make you feel warm anytime wey you cold
Be like you don Jazz me otumorkpor baby girl nahin you knack me
Omo se you know sey we no need no referee to blow blow oooo

Moni o di Dan Dan
Amma give you loving till the sun comes
Anytime you call me I dey run come
Baby Iwo gan gan

Moni o di Dan Dan
Amma give you loving till the sun comes
Anytime you call me I dey run come
Baby Iwo gan gan

I dey need you everyday
Oh sweet sweet khele come cool me down
Oya come cool me down
I dey need you night and day
Ooh oh eh girl come around
Me love it when you come around

Natural omo baby you be natural
Heartrobber omo baby you be heart robber
Natural omo baby you be natural
Heartrobber omo baby you be heart robber

Baby am for real me I no won waste no time
Sey na u I need me I won catch your vibe
Tell me wetn you need make you no go free my side
Wetn e take to make u stick around yeah

Moni o di Dan Dan
Amma give you loving till the sun comes
Anytime you call me I dey run come
Baby Iwo gan gan

Moni o di Dan Dan
Amma give you loving till the sun comes
Anytime you call me I dy run come
Baby Iwo gan gan

Natural omo baby you be natural
Heartrobba omo baby you be heartrobba
Natural omo baby you be natural
Heartrobba omo baby you be heartrobba

Heart robber omo baby you be heart robber

Heart robber omo baby you be heart robber

Omo se you know sey we no need no referee to blow
Be your hero make you feel warm anytime wey you cold
Be like you don Jazz me otumorkpor baby girl nahin you knack me
Omo se you know sey we no need no referee to blow blow oooo

Ecouter

A Propos de "Heart Robba"

Album : EU4RIA (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Afrika Lyrics
Published : May 18 , 2020

Plus de Lyrics de MUT4Y & ELHI

MUT4Y & ELHI
MUT4Y & ELHI
MUT4Y & ELHI
Bad
MUT4Y & ELHI

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl