MR EAZI Advice  cover image

Paroles de Advice

Paroles de Advice Par MR EAZI


I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh Chale
No dey disguise
Oh Chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size  oh chale
No be my size oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

I don't wanna go outside
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi gan
Wan la mi
Omo ma lo filokulo
Don't try me Ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise oh chale
No dey disguise oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey
Me sef i be hannibal
I dey chop flesh
Omo I be cannibal
And my nigga Belly
Omo he be taliban
Omo for the matter i be like Kabila
I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money
Only one man no forget this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If i hear pim
I go cause kasala
If i drop gbedu
E be straight galala
I dey like Martyr
Ken Saro-Wiwa
For their badmind
Me i for dey shalanga
If my man fuck up
I go treat the matter
If your man fuck up
I go street the matter

I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise oh chale
No dey disguise oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size oh chale
No be my size oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Ecouter

A Propos de "Advice "

Album : Advice (Single)
Année de Sortie : 2023
Ajouté par : Farida
Published : Sep 04 , 2023

Plus de Lyrics de MR EAZI

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl