
Paroles de End of The Day
...
Paroles de End of The Day Par MR DREW
Anonymously
I no know where this my pain come from
But edey hit me for my liver hmm
For my chest
Down to the decimal
Adwen nu tɔ kyema
Them no dey tell person
Awula obaa pila moko eyy
At the end of the day
No be only me go dey
No no
No man is an island hmm
I no fit run another race
Make yawa no go dey
This love fit put you for choke hold
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
Yɛn no yɛnna
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
Yɛn no yɛnna
Daadaa you dey lie
No dey
Need your love
Aurevoir
You dey pour water for my ogya (fire)
And edey make me cold
Very soon you go learn
You wey be holiko
You dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko
Asuma toliko
My liver slow down
For now
I don’t know why water
Comot ma eye
And edey slow me down
Running from your love
Kilometres before I crush must to cool down
This love fit put you for choke hold
At the end of the day
No be only me go dey
No no
No man is an island hmm
I no fit run another race
Make yawa no go dey
This love fit put you for choke hold
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
Yɛn no yɛnna
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
Yɛn no yɛnna
Ecouter
A Propos de "End of The Day"
Plus de Lyrics de MR DREW
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl