Paroles de Nothing
Paroles de Nothing Par MOSES BLISS
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change o
E no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help o
E no matter wetin you dey go through
I’ve come to tell you no man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch o
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen his seed begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin them been tell you
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Ecouter
A Propos de "Nothing "
Plus de Lyrics de MOSES BLISS
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl