MARTINSFEELZ Ori Mi cover image

Paroles de Ori Mi

Paroles de Ori Mi Par MARTINSFEELZ


For all the people wey write me off
Wey say I don reach my last bus stop
But Jehovah dey on top my case
Nigba kana wa kosowo nile

My family oh, mummy oh
Brother mi oh, pelu sister mi oh
Goverment no pat mummy salary oh
Where papa dey? Papa don kpai oh

Mummy say if I dey humble
This life no go gimme trouble
And all my blessings go turn double
E be only God wey I look up to

Shebi eyan sha ni Dangote
Shebi eyan sha lo'tedola
Shuku luku shuku bangose
Baba pour me your Holy water oh

Ori mi oh mi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje je jeee yi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje jee

The blessings I dey pray for
Don dey manifest oh
And all the struggles I face today
I know say na for the best oh

Everything go dey okay
Very soon and e no go tey
Tani ire kan konowo soke
Emi lokan monowo soke eiioo

Oluwaloseyi oh
Sofun awon tiko da mon
Otun aye mi se eh
Oluwa funmi layo

Shebi eyan sha ni Dangote
Shebi eyan sha lo'tedola
Shuku luku shuku bangose
Baba pour me your Holy water oh

Ori mi oh mi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje je jeee yi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje jee

All the people wey write you off
Wey say you don reach my last bus stop
Tell them say Jehovah dey on top your case
Eh, you go make am oh, oma sorire

Ori mi oh mi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje je jeee yi oh
Gbe ire kom oh mi oh mi oh, mi oh
Ori mi aje jee

Ecouter

A Propos de "Ori Mi"

Album : Ori Mi (Single)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : May 24 , 2021

Plus de Lyrics de MARTINSFEELZ

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl