
Paroles de Your Love
Paroles de Your Love Par LIMOBLAZE
Shey your love e dey pamper the boy
And if j fall anytime you the lift me up
You dey protect the boy
Shey you rescue the boy
Shey your love e dey pamper the boy
And if j fall anytime you the lift me up
You dey protect the boy
You type of love shock person
If na water e go drown person oh yea
And its so good and its so real and its for free yeaa
You type of love shock person
If na water e go drown person oh yea
And its so good and its so real and its for free yeaa
I know i don’t deserve it
Your love is overwhelming oh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your lovee dey bust brain ooh
I know i don’t deserve it
Your love is overwhelming oh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your lovee dey bust brain ooh
For give my short comings
You know short coming oh
I don’t know why i do thing i hate oh
For give my short comings
You know i hate these short coming oh
Cos the things i wanna do i don’t do them
I’m a mess, i don’t know why you love me
I break your heart, but see the way that you love me
I no know wetin i don do
Wey you love me so
I break your heart
But see the way that you love me
I know i don’t deserve it
You love is overwhelming oh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your love dey bust brain ooh
I know i don’t deserve it
You love is overwhelming oh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your love dey bust brain ooh
Say i say doh doh doh oh
Ogene doh doh doh
I thank you and i bless you for your love oh
Say i say doh doh doh oh
Ogene doh doh doh
I thank you and i bless you for your love oh
Shey your love e dey pamper the boy
And if j fall anytime you the lift me up
You dey protect the boy
Shey you rescue the boy
Shey your love e dey pamper the boy
And if j fall anytime you the lift me up
You dey protect the boy
I’m a mess,
I don’t know why you love me
I break your heart
But see the way that you love me
I no know wetin i don do wey you love me so
I break your heart
But see the way that you love me
I know i don’t deserve it
your love is overwhelming oh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your love dey bust brain ooh
And it’s a vibe it’s a vibe
Say your love dey bust brain ooh
So i say doh doh doh oh
Ogene doh doh doh
I thank you and i bless you for your love oh
Say i say doh doh doh oh
Ogene doh doh doh
I thank you and i bless you for your love oh
Ecouter
A Propos de "Your Love"
Plus de Lyrics de LIMOBLAZE
Commentaires ( 1 )

Limo you are amazing Gat your back dear
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl