KWESI ARTHUR Revolution Sound cover image

Paroles de Revolution Sound

Paroles de Revolution Sound Par KWESI ARTHUR


Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam
It’s a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do

My country dey bee but its fucked up
Plenty dey see but dey fear talk
Plenty dey talk no action
Ones with actions (turn me up) be criticized non-stop
Fri 2002 mate saa ɛbɛ yɛ yiɛ
2020 we dey it gets worse every day
How make I vote when you all seem the same
Ghana we dey, we dey maintain
Why say them rich while the poor get poorer
Why all my brothers wan go live abroad
Tell me what go happen if them see how we bore
Take it to the streets, take it to them all

Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam
It’s a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do

Me nana sɛ junior ɛnka politics
Sisi wai yɛ nation building, check it
Them take we for fools
We’re set up to lose
Me I for refuse, I dey owe it to all my children
I be just another coward if I backdown
I for use my voice while I’m up now
V8 with sirens speeding
Apemfoɔ te okada so they’re bleeding
Do you see the suffering?
Do you have a soul?
Blood in the streets
Do you see the roads?
Schools under trees the kiddies no dey mow
ɔman no sɛe a, me I no get nowhere go
Sika tɔ wo nsa mu a, na ɛkɔ
Chaley bye later
If I paid for it, is it still a favour?
Import biribiara even toilet paper
If you go talk you go turn hater

I know what them no wan make you hear
I know what them no wan make you see
Me country no ɛda dwamu wey them dey sell
What a national catastrophe

Ecouter

A Propos de "Revolution Sound"

Album : Revolution Sound (Album)
Année de Sortie : 2020
Copyright : (C) 2019. Ground Up Chale
Ajouté par : Farida
Published : Mar 20 , 2020

Plus de Lyrics de KWESI ARTHUR

KWESI ARTHUR
KWESI ARTHUR
KWESI ARTHUR

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl