KOREDE BELLO Bella  cover image

Paroles de Bella

Paroles de Bella Par KOREDE BELLO


Oh my Darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like Ogbono

Bella O
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh

Sempe
Dem go Sempe
If you see my Bella
Sempe dem go Sempe

You got to you got to know
The way wey you fine
Naim dey make me josoro
Yeah yeah yeah
You got to you got to know
The way wey you fine
Naim dey make me josoro

You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine

Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh

Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella

Sempe
Dem go Sempe
If you see my Bella
Sempe dem go Sempe

Ecouter

A Propos de "Bella "

Album : Bella (Single)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Jul 08 , 2022

Plus de Lyrics de KOREDE BELLO

KOREDE BELLO
KOREDE BELLO
KOREDE BELLO

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl