
Paroles de Small Thing
...
Paroles de Small Thing Par Kojo Blak
Put my life inna danger eyy
This kind of love wey I venture eyy
Edey make me to mental eyy
Na for your cult I be member eyy
Just to find companion
Tears dripping like I cut onion
I no know sey na so e be
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
No come dey para para
Somebody call me Holy Father
Make he come pour me water (Holy)
My head on fire fire
Somebody call me Holy Father
Make he come pour me water
Ɔhema Mercy
Show person, na lesson
Ɔde maa Kwame
Ɔkɛ osa naa ɔkɛɛ oshɛ
I thought sey you my Beyoncé
Money you want follow now?
Me I know your calibre
Na you dey kill a man
No dey take me do nothing no more
Check am
I don dey for my game
I no fit to lose I reset am
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
No come dey para para
Somebody call me Holy Father
Make he come pour me water (Holy)
My head on fire fire
Somebody call me Holy Father
Make he come pour me water
Ecouter
A Propos de "Small Thing"
Plus de Lyrics de Kojo Blak
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl