
Paroles de Commando
Paroles de Commando Par KING PROMISE
[Intro]
Ooh nah nah iyeee
King, King Promise
[Verse]
Baby me I never see another girlie like you
The way you move your body move your body, me I like you
Bad girl come come ride on my bike girl,yeah(Yeah yeah)
Ma feelie s3niea wos) memu
You make me feel alright, yeah
[Chorus]
Oh baby commando
Come make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando(Yeah yeah)
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make I know
Anything you want baby girl I go do (Yeah yeah)
[Bridge]
Dem other girls dem bad
But see my girl she badder
No other girl be hearter dont eye them my girl
(Dem other girls)
Them other girls them bad
(But see my girl)
See my girl she badder
No other girl be hearter dont eye them my girl
[Verse]
Hw3, so memu ma menfeelie wate
B)me dinn ma menfeelie wate…oh(Yeah yeah)
I say the things wey dey kill ma wate
Be the things she dey do me wate(Yeah yeah)
I just to love you girl
Give you all give you my world
I say e be you I want to be you I love oh my girl
[Chorus]
Oh baby commando
Come make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando(Yeah yeah)
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make I know
Anything you want baby girl I go do(Yeah yeah)
[Verse]
So my baby ye-eah
I go give you all my love
Fight for you, like say e be war(Yeah yeah)
Ooh my baby ye-eah
I go give you all my love
Fight for you, like say e be war(ooh na na na naah)
[Chorus]
Oh baby commando
Come make I be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando(Yeah yeah)
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make I know
Anything you want baby girl I go do (Yeah yeah)
Ecouter
A Propos de "Commando"
Plus de Lyrics de KING PROMISE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl