JOSHUA ADERE Your Hand  cover image

Paroles de Your Hand

Paroles de Your Hand Par JOSHUA ADERE

I love this Kizzybeat, eh
Joshua Adere (eh eh)

Na your hand I dey
If you leave me I go fall, without you I no fit to stand
Na your hand I dey
If you leave me I'm nothing, that's why I no fit cry
Na your hand I dey
No dey hurry to make am but I know say my time na now
Na your hand I dey
Baba I leave everything for your hand oh
Make you run am your way

Life I dream of I no want make e end for my sleep
E go beta no be proof, I need something to fill
I know say na turn by turn
Allow my turn make e reach oo
Lord, God I dey beg oh
Me sef I want to turn up oh
I no want miss my dream
I no want miss my goal Oluwa
The night wey man no sleep
No want make e waste oh gbadura
No be to carry first
But this kind progress slow oh oh
I don too grind on a low
Baba I want blow

Na your hand I dey
If you leave me I go fall, without you I no fit to stand
Na your hand I dey
If you leave me I'm noting, that's why I no fit cry
Na your hand I dey
No dey hurry to make am but I know say my time na now
Na your hand I dey
Baba I leave everything for your hand oh
Make you run am your way

And as you dey plan no forget to act my guy
Work with your hand make you close your mouth my guy
If you dey progress allow them make them see am with their eyes
The street no get oga
Make you no come here con dey drag oh
You don dey start to boast
Nobody dey voice oh (shey you know),
Glory na for free
Dem no lock am with code (shey you know),
Shey na Baba God,
Him too go run my own
Me I know say na time e dey take
But surely e go show

Na your hand I dey
If you leave me I go fall, without you I no fit to stand
Na your hand I dey
If you leave me I'm noting, that's why I no fit cry
Na your hand I dey
No dey hurry to make am but I know my time na now
Na your hand I dey
Baba I leave everything for your hand oo

Make you run your way
Run am your way
I don work and I don pray
But I still want make you run am your way

Joshua Adere

Ecouter

A Propos de "Your Hand "

Album : Your Hand (Single)
Année de Sortie : 2019
Copyright : (c) 2021
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Apr 15 , 2021

Plus de Lyrics de JOSHUA ADERE

JOSHUA ADERE
JOSHUA ADERE
JOSHUA ADERE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant

A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl