Paroles de Affection
Paroles de Affection Par JOEY B
I dey my place
I no dey look for love anyway
I hate dey chase
Some girl dey do some long I know sey
She likes my style (sexy girl)
I just for Dm but e turn case
She just dey smile
I send the Dm now she can't wait
She want linkup
I want linkup
Ein lips er, the way I wan kiss am
The hips dier tisɛ Panamera
Joe metwii no roff, roff, when I get am
She just dey bee, she just dey bee
Hwe ne waist tia, she dey wear waist beads
Wose 32, say cheese
I make ready, baby take me
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
Sexy, sexy you blow my mind
I never didda think
I would find a pretty girl like you (like you)
You take me mind inna trance, you leave me no chance
Anyway I just have to give thanks
You take me mind inna trance, you leave me no chance
Anyway I no give your body chance with you nana
Make we take flight to Havana
Dutty whine pon my banana
Woman you are just lidke a sauna (na-na)
Ah dead dem ago dead
Ah dead dem ago dead
When dem touch my pretty likkle girl
Ah dead dem ago dead
Ah dead dem ago dead
When dem touch my pretty likkle girl
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
Nana, she say she dey want my time
Well alright ago give you my time
She gives me, more affection
She brings me
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
She gives me more vim
She likes that more affection
She brings me blessings
All she wants is more of attention
Ecouter
A Propos de "Affection"
Plus de Lyrics de JOEY B
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl