ID CABASA Olufunmi Reimagined cover image

Paroles de Olufunmi Reimagined

...

Paroles de Olufunmi Reimagined Par ID CABASA


Hey yo

Only pon dancehall killer

ID cabasa

Music Rocket Launcher

If you give me one minute, I go like give you just one reason

Why you should stay here with me, come closer don’t do long distance

Why e be say every time wey I call your line, e Do not disturb

Omoge sun mo mi jo, Call me every time wey you want link up

Coz I’ll be loving you

Till I’m 92

Only you Dey my corner, Dey my circle too

And I got 2 bottles of 1942

And a table for 2 oooouuu

If I burst out my pin code, she gas to decode

Big daddy cannot be left on his own

She thinks I’m Badoo coz of my parole

The way I roll can be likened to Sango

Strike am, pierce am, dagger am

Use my Black man bulala

Kaluba spend am

All their keles Dey worship my banana

Showcase her bunda

I Comot my rubbers

Secure my woman

Descend on kala, like Yokozuna Recline passenger

Come dance with the don, just toy with the boy

Boobs join for the talk, gbedu burst for the club

Like play we Dey pop, ten bottles no be prob

She Dey pour for my tongue

Olufunmi o

Mapami Lekun o

Olufunmilola

Ma se fimisile lai lai

Durotimi o, Olufunmi o

Oh baby, how can I show my loving

If you no Dey with me

I cannot take it when you are far away from me

Shey ka ma fe ra wa

Make we dey together

Sho mo lagbaja

Konko below

No do me so

Me I can’t let you go

Don’t tell me it’s over

Make we try again

Ba-by, I need you forever

Olufunmi o

Mapami Lekun o

Olufunmilola

Ma se fimisile lai lai

Durotimi o, Olufunmi o

Olufunmi o

Mapami Lekun o

Olufunmilola

Ma se fimisile lai lai

Durotimi o, Olufunmi o

Ecouter

A Propos de "Olufunmi Reimagined"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Aug 29 , 2024

Plus de Lyrics de ID CABASA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl