holiyo It Is Well Forever cover image

Paroles de It Is Well Forever

...

Paroles de It Is Well Forever Par holiyo


It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

People wey no fear God o

Them think say life go bad o

My life just dey better o

Forever

Baba God say na so o

I don dey see better o

Na so God want for me o

Forever

Them don go swear for me o

Na so their power fail o

I don dey hamma for here o

Forever

Them don throw jazz for me o

Them say I do juju o

But na Jesus stand for me o

Forever

I say

It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

Uncle, Aunty Make you no worry

Wetin dey shelle Baba dey see am

When e go happen

Your eyes go clear And you go fear God

Ewo, It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

Wahala dey for them o

Them no go see our back o

Them no go fit oppress o

Forever

E don dey reach your time o

Better must come to you o

Baba don sign for you o

Forever

Them think say me I go die o

Na so them wait and die o

Baba God save my life o

Forever

Them tie dumb baby for bush o

Them think say na me them tie o

Na so their cup come full o

Forever

I say, It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

Mama, Papa God dey see you

Brother, Sister God He too much

Enemies go scatter

Your God too strong

People go see am Say God do better for me and you

Them call our name, Baba God show

Na so them fall, Our God don do am

Ewo, It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

It is e well with me o

It shall be well with you o

And it must be well with us o

Forever

Ecouter

A Propos de "It Is Well Forever"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright :
Ajouté par : Holiyo
Published : Sep 04 , 2024

Plus de Lyrics de holiyo

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl