
Paroles de If I Fall
...
Paroles de If I Fall Par GUYMOR
Hey yaaayii yaiii yaya yii
It’s your Guy Pon dis Yeeeeyayaaya
If I fall I rise I shine I dey work no be joke we grind
Baba God dey pave me Light
My Guy don’t waste my time
Oluwa done Bless me yoo
Mama you cry no more oo Wipe your tears money dollar oo Oya Shayoo
If I fall ooo-no bi food we cook we rice
If I fall again-no evil no man comprise
If I fall for you-Sophia don’t waste mi Time
I fall oo man don’t stay down
Just know this and know peace
I Dey my lane for no tease
For this life you for notice
If you no get dema call you thief
One man one stand with no gees
I no want trouble lemme be
Our Government dem promises
Una boys Dey scam
Girls dem hookup Alhamdulilah
Alert the alarm Papa Dey Call
Weytin Dey sup Pikin go chop
Life Dey mess up I know say one day we’ll go make am
Walahi I swear things go turn up
Double double ten-toes we all go pull upin Phantom
If I fall I rise I shine I dey work no be joke we grind
Baba God dey pave me Light
My Guy don’t waste my time
Oluwa done Bless me yoo
Mama you cry no more oo
Wipe your tears money dollar oo
Oya Shayoo
If I fall ooo-no bi food we cook we rice
If I fall again-no evil no man comprise
If I fall for you-Sophia don’t waste mi Time
I fall oo man don’t stay down
Chairman money na my problem
If you get problem I get problems
We all know say money na solve dem
you Dey bluff cash and show working
Na s3 me sika ba Wo sor me ha
Wei sor me ha ooooh baby
Skekeleba pushkeleba kekeylaba kay
If I fall ooo-no bi food we cook we rice
If I fall again-no evil no man comprise
If I fall for you-Sophia don’t waste mi Time
I fall oo man don’t stay down
Ecouter
A Propos de "If I Fall"
Plus de Lyrics de GUYMOR
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl