
Paroles de Sorry
...
Paroles de Sorry Par GUCHI
Guchi
Sugar
No be crime say you fall for me
I didn't treat you right, I know it's not funny
I didn’t realize say your love for me was genuine, genuine
Baby, make you no dey vex for me
I’m only human and I’m not perfect oh
I didn’t realize say your love for me was genuine, genuine
I know say you get another
But me I no mind, I need you back oh
Make you no cause me heart attack oh
Oh, baby e
And if you need me, I dey for corner
Oh, baby come give me chance oh
I don sabi wetin be love oh
Oh, baby
Oh baby I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
Oh baby I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
I'm sorry oh, I'm sorry oh
Too dey overthink, I know it's a problem
To say the truth I’d be honest
You gave me the vibe I was looking for yeah
I know, I know, see me, I know
So many things I will not let go
But I need you, my baby, abeg oh
I know say you get another
But me I no mind, I need you back oh
Make you no cause me heart attack oh
Oh, baby
And if you need me, I dey for corner
Oh, baby, come give me chance oh
I don sabi wetin be love oh
Oh, baby
Oh baby I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
Oh baby I'm sorry oh, I'm sorry oh, sorry oh da
(Sorry oh, sorry oh)
I'm sorry oh, I'm sorry oh
Ecouter
A Propos de "Sorry"
Plus de Lyrics de GUCHI
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl