FOKN BOIS Wo Nim Mi cover image

Paroles de Wo Nim Mi

Paroles de Wo Nim Mi Par FOKN BOIS



[INTRO]
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh

[VERSE 1]
Dey tell we sey we  no dey qualify
Dey tell we sey we no fit come inside
So outside wey we start dey multiply
Yor der no dey be pass here all be lies
Cos nottin wey man no see for ein eyes
No be you say we no be your size?
Now we dey inside som club for Bolga
Bolga, Bolga
Dem dey bring we more bottles pass koliba
Koliba, Koliba
Now when we leave they always calling back
They say Fokn Bois when are you next coming back?
We are just forging futures never falling back
Some dey call we modern preachers kai what be dat?
Survive your yawa with our features all intact
All intact, All intact

[CHORUS]
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye

[VERSE 2]
Ei dis guy
Look dis guy
No b u norr diss diss these guys?
Why we disguise?
U no dey rec we?
U leff yor vim 4 gym u stop flex we?
Ei M3nsa u dis guy
Wot kraa u wan take do Peace Hyde?
I 4 hide ma piece wen I say hi to Peace
Coz she dey make I high & feel to piss
But… Becca over any double decker
Bryanna coz I dey see am like wana Ghana Rhianna
Frankie Selasie coz frankly dey hold am high pass Selasie
Committing 4 sins with Lydia Forson coz she be nasty
Ah. . . Who b dis guy? (Kubolor)
E no send e no go e no try
No pretend no logo e no dey shy
No dey sack fanyogo e no dey lie

[CHORUS]
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye

[VERSE 3]
3000 emails I never reply
Dem still wan try call me
Dem no dey shy
Wot u go fit do to me?
Alooku me tins
I see am? I no see
I jay ma eye
Every month bia mi sisa mi sim
My tooth picks good meat
Mi di yi mi siim
As I never make am
Sɛlɛ no mo yi mi firim
Ɛnɛ mo pɛ sɛ mu di mi tswa video
Ɛbɛ yɛ mo ti sɛ film
U go wait me keep
I dey pop more bottles
See ma chick hot model
Jo ma swag wan battle
See am
Dem dey try throw shots
U just bought chalewote for Wanlov
An kɔ si aga
Bra na yɛn yɛ aka
Be like u be mugu
Me be the maga
Bɔ mi diin ma mi
Mdk
Sɛ mɛ wi diɛ
Maybe unless I buy P.K
Swag

[CHORUS]
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that
Ma y3 yie nti
Afei di3 wo nim mi
Atsu ni aye
Ba yay
Ba yay min. . . Sorry about that

Check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Now we dey com check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh
Check the body
Eh herh, Eh herh, Eh herh

Now we dey com check the body
Now we dey com check the body
Now we dey com check the body
Eh herh
Now we dey com check the body

 

Ecouter

A Propos de "Wo Nim Mi"

Album : Afrobeats LOL (EP)
Année de Sortie : 2018
Ajouté par : Afrika Lyrics
Published : Nov 26 , 2018

Plus de Lyrics de FOKN BOIS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl