DNA Ifesinachi  cover image

Paroles de Ifesinachi

Paroles de Ifesinachi Par DNA


Shora u look up to me
Watch ur mouth before u talk to me
Shori empire mi
showolo kofunmi
I don make a couple milli
Not enough for me

We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance o
We must dance eh

Ifesinachi na him I come take come the holiday
Mosquito bite me I swear no be today
For the bus wey I enter go Mende
Eh ay
I stroll to magodo
When d boys no Getty motto
Anything we see we chop for go slow
Cuz sey we home na the road oh

Now I give God all the glory
Cuz people don Dey know me
And owu no Dey blow me
Cuz God don change my story

We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance o
We must dance eh


Oluwa come bless ishe owor mi
And everything wey involve me
Oluwa come bless my family
And people wey Dey support me

Shut it down when we step inna d club
All d gyal dema want to give it up
Whine it up like we getting physical
Mash it up and the party never stops

Now I give God all the glory
Cuz people don Dey know me
And owu no Dey blow me
Cuz God don change my story

We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance oh
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance sotey
We must dance oh
We must dance o
We must dance eh

Ifesinachi na him I come take come the holiday
Mosquito bite me I swear no be today
For the bus wey I enter go Mende
Eh ay

Ifesinachi na him I come take come the holiday
Mosquito bite me I swear no be today
For the bus wey I enter go Mende
Eh ay

Shora u look up to me
Watch ur mouth before u talk to me
Shori empire mi
showolo kofunmi
I don make a couple milli
Not enough for me

 

Ecouter

A Propos de "Ifesinachi "

Album : Ifesinachi (Single)
Année de Sortie : 2019
Ajouté par : Afrika Lyrics
Published : Aug 09 , 2019

Plus de Lyrics de DNA

DNA
DNA
DNA
DNA

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl