Paroles de Gaza
Paroles de Gaza Par DJ NEPTUNE
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes make you report
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2,30
Fire take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza block me for plaza
If you want am follow me go Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes make you report
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter
Ecouter
A Propos de "Gaza "
Plus de lyrics de l'album Greatness 2.0
Plus de Lyrics de DJ NEPTUNE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl