Paroles de Okay
Paroles de Okay Par DJ ENIMONEY
President wey turn pilot
Original selecta sound system organize the place
2face don get dreadlock
There fada left yansh
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
100 man shall fall that day
Ah eyan Spartacus
Many girls them dey my place
ah eyan Solomon
I don’t check whatapp stories ,
ah I don’t do Facebook
I only dey Snapchat but you dey tinder
I just move to the island
eyan sangotedo
Ah I don’t go to the mainland
Only when I go airport
I just got a brand new Benz but I prefer Uber
I don’t like Nigerian songs
O den jo soapy
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
Sanwo olu and Terry G
Na the same mama born us
Buhari is my housemaid
Are you a doubting Thomas
Baddo do wa kpwa you
Why una wan ban okada
Are you really really really okay
Oh kay
Energy don come again
They want play us like game
Na for better e be
Are you really really really okay
As you dey waka shey you dey okay
As we dey suffer shey you dey (okay)
As you see me I dey para me I no okay
As we dey waka shey you dey okay
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
Ah them don dey come again (okay, okay)
Them want to zobo us ( okay, Okay)
Them don dey come again (okay, okay)
Okay oo, okay
Ecouter
A Propos de "Okay"
Plus de Lyrics de DJ ENIMONEY
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl