Paroles de Billi
Paroles de Billi Par DEE
Truth be say
Me sef I want to blow
Me sef I want to go
Me sef I want to carry cars and fly the world yeah yeah
Me sef I like to gbe body kin saku te le, kin saku te le eeh eeh
Truth be say
Me sef wan j’aiye, j’aiye, j’aiye ooh oh
Me sef I want dey ball with them papa imade oo
Nigba to de oo eeeh eeh
One Billi
Billi, billi, billi ooo
Two billi
Billi, billi billi ooo
No life for the poor
If you no get o ti go gidigannn
Say one Billi
Billi, billi, billi ooo
Two billi
Billi, billi billi ooo
No life for the poor
If you no get o ti go gidigannn
Truth be say
The boy don dey blow
And I can never run down lailai ooo
Never
Oluwa jowo wa sho mi ye
Awon ota nle mi o
Won de le ba mi o
Won le mi o, won le ba mi o
One Billi
Billi, billi, billi ooo
Two billi
Billi, billi Billi ooo
I don blow
Yea yeeah
Baba no dey lie
Baba toh farabale tun wan ?whine
Baba no dey lie
Baba look into my eyes and say me I go shine
My brother na time
Na time, Na time
Aiye fe so jigii mi di ?
Won ti gbagbe e bi ti ta tin ba bo
Olorun shaanu fun mi
Gbemi ibi ire ki n ma lo kan agbako
Laiye laiye
One Billi
Billi, billi, billi ooo
Two billi
Billi, billi billi ooo
No life for the poor
If you no get o ti go gidigannn
One Billi
Billi, billi, billi ooo
Two billi
Billi, billi billi ooo
Ecouter
A Propos de "Billi"
Plus de Lyrics de DEE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl